Wetin Man Go Do

Wetin Man Go Do Lyrics

Song Wetin Man Go Do
Artist Burna Boy
Album African Giant
Download Image LRC TXT
[00:10.67] Arrrhhhh
[00:14.28] Champion
[00:19.92] People wey dey Shayo
[00:21.66] Those people dey here now
[00:24.77] People wey dey jaiye oo
[00:26.48] Those people dey here now na na
[00:29.32] Them no call me tele oo
[00:31.29] But them dey ca-call me now
[00:34.32] Na empty belle oo
[00:36.29] Na im make man dey feel somehow
[00:38.21] I call my aza
[00:40.72] Sey I be wan cashout
[00:42.86] Sey make I put ten thousand
[00:45.45] I put ten thousand
[00:47.78] Everybody con cashout
[00:50.55] Thank jehovah
[00:52.80] Put am for my aza
[00:54.89] Begin to find another ah ah
[00:59.10] Waka waka no rest oo
[01:02.25] Wetin man go do
[01:04.17] Money go dey for madam to cook Ogbono
[01:07.02] Wetin man go do
[01:08.79] Your pikin sef e gass go school ooh
[01:11.95] Wetin man go do
[01:13.74] When money come e go hear
[01:16.97] Wetin man go do uh uh
[01:19.22] Wetin man go do uh uh
[01:21.64] Wetin man go do
[01:24.20] Wetin man go do ooo
[01:26.65] Wetin man go do uh uh
[01:29.00] Wetin man go do uh uh
[01:31.46] Wetin man go do uh uh
[01:33.94] Wetin man go do
[01:37.80] Call daddy savi
[01:39.51] No go let my blessings to pass me
[01:42.02] Enemy no go laugh me
[01:44.49] Make the money chill and relax me
[01:46.41] If the money dey we go faji oo
[01:48.88] I go be the life of the party oo
[01:52.08] E go be like sey na magic
[01:53.74] Call me jazzman abra cadabra oo
[01:57.79] Waka waka no rest oo
[02:00.81] Wetin man go do
[02:02.82] Money go dey for madam to cook ogbono
[02:05.72] Wetin man go do
[02:07.37] Your pikin sef e gass go school ooh
[02:10.60] Wetin man go do
[02:12.33] When money come e go hear
[02:15.48] Wetin man go do uh uh
[02:17.89] Wetin man go do uh uh
[02:20.31] Wetin man go do
[02:22.90] Wetin man go do ooo
[02:25.20] Wetin man go do ah ah ah
[02:27.62] Wetin man go do uh uh
[02:30.03] Wetin man go do uh uh
[02:32.55] Wetin man go do
[02:35.18] Wetin man go do
[02:36.14] Man go fight for money
[02:37.53] Wetin man go do
[02:38.59] Man go fight for woman
[02:40.13] Wetin man go do
[02:41.02] Man go fight for business
[02:42.39] Wetin man go do
[02:43.46] Man go fight for nonsense
[02:44.81] Wetin man go do uh uh
[02:46.60] Body don dey tire
[02:47.84] Body no be firewood
[02:49.78] Wetin man go do
[02:51.55] Body don dey tire
[02:52.76] Body no be firewood
[02:54.64] Wetin man go do oo
[02:57.03] Wetin man go do oo do oo
[02:59.55] Wetin man go do doo ooo
[03:02.06] Wetin man go do
[03:04.36] Wetin man go do
Wetin Man Go Do Lyrics
YouTube Results (More on YouTube)