[00:10.67]Arrrhhhh [00:14.28]Champion [00:19.92]People wey dey Shayo [00:21.66]Those people dey here now [00:24.77]People wey dey jaiye oo [00:26.48]Those people dey here now na na [00:29.32]Them no call me tele oo [00:31.29]But them dey ca-call me now [00:34.32]Na empty belle oo [00:36.29]Na im make man dey feel somehow [00:38.21]I call my aza [00:40.72]Sey I be wan cashout [00:42.86]Sey make I put ten thousand [00:45.45]I put ten thousand [00:47.78]Everybody con cashout [00:50.55]Thank jehovah [00:52.80]Put am for my aza [00:54.89]Begin to find another ah ah [00:59.10]Waka waka no rest oo [01:02.25]Wetin man go do [01:04.17]Money go dey for madam to cook Ogbono [01:07.02]Wetin man go do [01:08.79]Your pikin sef e gass go school ooh [01:11.95]Wetin man go do [01:13.74]When money come e go hear [01:16.97]Wetin man go do uh uh [01:19.22]Wetin man go do uh uh [01:21.64]Wetin man go do [01:24.20]Wetin man go do ooo [01:26.65]Wetin man go do uh uh [01:29.00]Wetin man go do uh uh [01:31.46]Wetin man go do uh uh [01:33.94]Wetin man go do [01:37.80]Call daddy savi [01:39.51]No go let my blessings to pass me [01:42.02]Enemy no go laugh me [01:44.49]Make the money chill and relax me [01:46.41]If the money dey we go faji oo [01:48.88]I go be the life of the party oo [01:52.08]E go be like sey na magic [01:53.74]Call me jazzman abra cadabra oo [01:57.79]Waka waka no rest oo [02:00.81]Wetin man go do [02:02.82]Money go dey for madam to cook ogbono [02:05.72]Wetin man go do [02:07.37]Your pikin sef e gass go school ooh [02:10.60]Wetin man go do [02:12.33]When money come e go hear [02:15.48]Wetin man go do uh uh [02:17.89]Wetin man go do uh uh [02:20.31]Wetin man go do [02:22.90]Wetin man go do ooo [02:25.20]Wetin man go do ah ah ah [02:27.62]Wetin man go do uh uh [02:30.03]Wetin man go do uh uh [02:32.55]Wetin man go do [02:35.18]Wetin man go do [02:36.14]Man go fight for money [02:37.53]Wetin man go do [02:38.59]Man go fight for woman [02:40.13]Wetin man go do [02:41.02]Man go fight for business [02:42.39]Wetin man go do [02:43.46]Man go fight for nonsense [02:44.81]Wetin man go do uh uh [02:46.60]Body don dey tire [02:47.84]Body no be firewood [02:49.78]Wetin man go do [02:51.55]Body don dey tire [02:52.76]Body no be firewood [02:54.64]Wetin man go do oo [02:57.03]Wetin man go do oo do oo [02:59.55]Wetin man go do doo ooo [03:02.06]Wetin man go do [03:04.36]Wetin man go do