Talk

Talk Lyrics

Song Talk
Artist Falz
Album Talk
Download Image LRC TXT
[00:00.000] 作词 : Folarinde Falana
[00:01.000] 作曲 : Folarinde Falana
[00:08.70] Anything I talk make you talk am again
[00:11.74] Eh eh, talk am again
[00:14.06] Anything I talk make you talk am again
[00:16.32] Eh eh, talk am again
[00:18.68] Brother Muric shout finish, we no see am for court
[00:21.09] Eh eh, we no see am for court
[00:23.44] Election don dey come, they go need your support
[00:25.79] Eh eh, need your support
[00:28.03] Since EFCC burst in, we no see you for club
[00:30.46] Eh eh, we no see you for club
[00:32.69] And you get legit work o, na wetin you talk
[00:35.00] Eh eh, na wetin you talk
[00:37.33] Na you talk am o
[00:38.54] No be me talk am o
[00:39.45] Na you talk am o
[00:40.50] No be me talk am o
[00:41.63] Na you talk am o
[00:42.81] No be me talk am o
[00:43.92] Na you talk am o
[00:45.06] No be me talk am o
[00:46.31] Four year tenure, three year holiday
[00:49.08] Eh Eh, three year holiday
[00:51.25] Our senator, don dey fight, Kung-fu again
[00:53.67] Eh eh, fight Kung-fu again
[00:55.96] Shey dem never tire, They wan continue the race?
[00:58.29] Eh eh, they wan continue the race
[01:00.52] We buy your story, but you no give us change
[01:03.07] Eh eh, you no give us change
[01:05.36] Na you talk am o
[01:06.32] No be me talk am o
[01:07.30] Na you talk am o
[01:08.42] No be me talk am o
[01:09.56] Na you talk am o
[01:10.73] No be me talk am o
[01:11.84] Na you talk am o
[01:13.08] No be me talk am o
[01:14.22] Anything I talk make you talk am again
[01:16.78] Eh eh, talk am again
[01:19.18] Anything I talk make you talk am again
[01:21.38] Eh eh, talk am again
[01:23.83] Month don end, oga pay salary
[01:26.12] Eh eh, oga pay salary
[01:28.48] In 2019, Nineteen (19) eight (8) alawee
[01:31.25] Eh eh, Nineteen (19) eight (8) alawee
[01:33.29] Instead of may you work, you dey find Alhaji
[01:35.56] Eh eh, she dey find Alhaji
[01:37.77] You come turn your body to cash and carry
[01:40.16] Eh eh, she don de cash and carry
[01:42.50] Na you talk am o
[01:43.42] No be me talk am o
[01:44.46] Na you talk am o
[01:45.66] No be me talk am o
[01:46.87] Na you talk am o
[01:47.99] No be me talk am o
[01:49.10] Na you talk am o
[01:50.30] No be me talk am o
[01:51.43] Three private jet, you say you buy am for church
[01:54.16] Eh eh, say you buy am for church
[01:56.49] But your congregation no dey follow fly am of course
[01:58.78] Eh eh, dem no dey follow fly am of course
[02:01.20] Why your people still dey carry carry eye for someone
[02:03.35] Eh eh, dem dey carry eye for someone
[02:05.73] Shey I no be person
[02:06.79] Cause no be your tribe I come from?
[02:08.17] Eh eh, Cause no be your tribe I come from
[02:10.42] Small man thief for market
[02:11.83] You set fire for em body
[02:12.76] Big man thief money we dey hail am like dummy
[02:15.02] We dey suffer, we dey smile
[02:16.22] We dey fear to talk
[02:17.29] My people no get chop, my people no get work
[02:19.37] These days we no know if authority dey for office
[02:22.01] Cause the yawa wey we see, no be security we you promise
[02:24.27] And the cup e don full, we don tire for all the rubbish
[02:26.68] All the punishment
[02:27.72] Na me talk am o!
[00:00.000] zuo ci : Folarinde Falana
[00:01.000] zuo qu : Folarinde Falana
[00:08.70] Anything I talk make you talk am again
[00:11.74] Eh eh, talk am again
[00:14.06] Anything I talk make you talk am again
[00:16.32] Eh eh, talk am again
[00:18.68] Brother Muric shout finish, we no see am for court
[00:21.09] Eh eh, we no see am for court
[00:23.44] Election don dey come, they go need your support
[00:25.79] Eh eh, need your support
[00:28.03] Since EFCC burst in, we no see you for club
[00:30.46] Eh eh, we no see you for club
[00:32.69] And you get legit work o, na wetin you talk
[00:35.00] Eh eh, na wetin you talk
[00:37.33] Na you talk am o
[00:38.54] No be me talk am o
[00:39.45] Na you talk am o
[00:40.50] No be me talk am o
[00:41.63] Na you talk am o
[00:42.81] No be me talk am o
[00:43.92] Na you talk am o
[00:45.06] No be me talk am o
[00:46.31] Four year tenure, three year holiday
[00:49.08] Eh Eh, three year holiday
[00:51.25] Our senator, don dey fight, Kungfu again
[00:53.67] Eh eh, fight Kungfu again
[00:55.96] Shey dem never tire, They wan continue the race?
[00:58.29] Eh eh, they wan continue the race
[01:00.52] We buy your story, but you no give us change
[01:03.07] Eh eh, you no give us change
[01:05.36] Na you talk am o
[01:06.32] No be me talk am o
[01:07.30] Na you talk am o
[01:08.42] No be me talk am o
[01:09.56] Na you talk am o
[01:10.73] No be me talk am o
[01:11.84] Na you talk am o
[01:13.08] No be me talk am o
[01:14.22] Anything I talk make you talk am again
[01:16.78] Eh eh, talk am again
[01:19.18] Anything I talk make you talk am again
[01:21.38] Eh eh, talk am again
[01:23.83] Month don end, oga pay salary
[01:26.12] Eh eh, oga pay salary
[01:28.48] In 2019, Nineteen 19 eight 8 alawee
[01:31.25] Eh eh, Nineteen 19 eight 8 alawee

[00:00.000] zuò cí : Folarinde Falana
[00:01.000] zuò qǔ : Folarinde Falana

YouTube Results (More on YouTube)