作词 : Folarinde Falana 作曲 : Folarinde Falana Anything I talk make you talk am again Eh eh, talk am again Anything I talk make you talk am again Eh eh, talk am again Brother Muric shout finish, we no see am for court Eh eh, we no see am for court Election don dey come, they go need your support Eh eh, need your support Since EFCC burst in, we no see you for club Eh eh, we no see you for club And you get legit work o, na wetin you talk Eh eh, na wetin you talk Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o Four year tenure, three year holiday Eh Eh, three year holiday Our senator, don dey fight, Kung-fu again Eh eh, fight Kung-fu again Shey dem never tire, They wan continue the race? Eh eh, they wan continue the race We buy your story, but you no give us change Eh eh, you no give us change Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o Anything I talk make you talk am again Eh eh, talk am again Anything I talk make you talk am again Eh eh, talk am again Month don end, oga pay salary Eh eh, oga pay salary In 2019, Nineteen (19) eight (8) alawee Eh eh, Nineteen (19) eight (8) alawee Instead of may you work, you dey find Alhaji Eh eh, she dey find Alhaji You come turn your body to cash and carry Eh eh, she don de cash and carry Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o Three private jet, you say you buy am for church Eh eh, say you buy am for church But your congregation no dey follow fly am of course Eh eh, dem no dey follow fly am of course Why your people still dey carry carry eye for someone Eh eh, dem dey carry eye for someone Shey I no be person Cause no be your tribe I come from? Eh eh, Cause no be your tribe I come from Small man thief for market You set fire for em body Big man thief money we dey hail am like dummy We dey suffer, we dey smile We dey fear to talk My people no get chop, my people no get work These days we no know if authority dey for office Cause the yawa wey we see, no be security we you promise And the cup e don full, we don tire for all the rubbish All the punishment Na me talk am o!