作词 : Uchenna Agu 作曲 : Uchenna Agu INTRO Yovi: Hey siri If you’re not talking money Siri: You’re talking nonsense Simmer REFRAIN Yovi yovi You not talking money now You talking nonsense You not making money Say you making no sense 1st VERSE Na person wey work Na him must to chop Firigbon oshilekun If u get the kokoro No Dey use another man time to Set your own time Na person wey pass Na him get opolo Gone are the days A le jaiye wa o (ale jaiye wa o) Now a days wan le buga wa mo (won le buga wa mo I waka dem Dey see me on a steady run I’m young and I get the mulla So this days Na me dey Buga won o CHORUS O ti Shina Baba ti shina O shina Baba ti Shina mi o REFRAIN If you’re not talking money Say u talking nonsense If you’re not making money say You making no sense 2ND VERSE Baiye sheri langbe be Na money we Dey find everywhere Eiye nfo Eyan Rin Nile Adurami ni ka sha de be Gone are the days A le jaiye wa o (ale jaiye wa o) Now a days wan le buga wa mo (won le buga wa mo I waka dem Dey see me on a steady run I’m young and I get the mulla So this days Na me dey Buga won o CHORUS O ti Shina Baba ti shina O shina Baba ti Shina mi o REFRAIN If you’re not talking money Say u talking nonsense If you’re not making money say You making no sense OUTRO Yovi: Bi Ire ko ba bami soro owo Siri: You are talking nonsense