[00:00.000] 作词 : Richard Isong/Damini Ogulu/Malik Venna [00:01.000] 作曲 : Richard Isong/Damini Ogulu/Malik Venna [00:06.82]Aww, awww [00:11.78]Gbese [00:14.66]Aww, awww [00:19.74]I don' charge my energy, I don't get time for no enemy [00:24.98]Tori pe won le tomi [00:27.22]Nothing wey person never see [00:31.87]Omo nothing wey person never see [00:34.23]Forget, I say fashi [00:36.47]Very soon expecting [00:39.07]Je kawon badi yen jen be [00:41.49]I dey kaku dey gbese [00:43.83]Jejeli jeje jeje [00:45.99]I been dey answer them yes sir [00:48.55]Now na me dem dey answer yes sir [00:50.48]Respect is reciprocal [00:52.88]Even though una know say I special [00:55.23]Anybody, wey no want to soji [01:00.04]Anybody, wey no dey carry body [01:04.59]Nack am something, ah ah [01:07.58]Nack am something [01:09.58]To ba tan fele, fele [01:11.94]Nack am something [01:14.15]You won chop kpe you never work [01:18.05]Na because me sef I never talk [01:20.33]I look you dey laugh you gon', gong on, gong on [01:24.85]I sha know say the time go come [01:27.22]Omo I know say the time go come [01:29.55]Wey you no go fit level lie no more [01:31.86]Omo omo, life na turn by turn [01:35.87]Whether you like or not [01:37.96]To ba ginger me, gbekele go boast [01:40.37]Ki gbe , je Kan gbo [01:42.48]Anybody, wey no want to soji [01:46.16]Anybody, wey no dey carry body [01:50.81]Nack am something, ah [01:53.79]Nack am something [01:55.84]To ba ka fele, fele [01:58.32]Nack am something [02:00.58]Very soon expecting [02:02.24]Je kawon badi yen jen be [02:04.49]I dey kaku dey gbese [02:06.91]Jejeli jeje jeje [02:09.17]I been dey answer them yes sir [02:11.56]Now na me dem dey answer yes sir [02:13.62]Respect is reciprocal [02:15.94]Even though una know say I special [02:18.37]Anybody, wey no want to soji [02:23.04]Anybody, wey no dey carry body [02:27.71]Nack am something, ah [02:30.81]Nack am something [02:32.68]To ba ka fele, fele [02:35.39]Nack am something [02:37.26]Gbese [02:38.91]To ba ka fele, fele [02:41.67]To ba ka fele, fele [02:44.22]To ba ka fele, fele [02:46.04]To ba ka fele, fele [02:48.41]To ba ka fele, fele [02:50.72]To ba ka fele, fele [02:53.29]To ba ka fele, fele [02:55.37]To ba ka fele, fele